Wednesday, October 28, 2026
Home Entertainment Celebrity Gossip Davido’s Alleged Girlfriend, Ama Reginald Reportedly Moves Into Singer’s House

Davido’s Alleged Girlfriend, Ama Reginald Reportedly Moves Into Singer’s House

Ama Reginald moves into davido house | Airnewsonline

According to reports, Nigerian singer David Adedeji Adeleke, popularly known as Davido is romantically involved with Instagram influencer, Ama Reginald.

This claim comes after it surfaced that Ama Reginald sleeps in Davido’s house on a regular basis.

It has also been rumoured it was the singer that got Reginald’s the Range Rover SUV she showed off a few weeks ago.

Ama Reginald | Airnewsonline

According to Gistangelblog, the Instagram celebrity now spends a lot of time with Davido and even does a sleepover most often.

The post reads:

“Tor una remember our old customer Ama Dem say mama don dey sleep for Davido place regularly now, be like Sophia and Ama dey chop Davido now as Chioma just dey low-key on her own trying to stay out of online Drama. Ama self don dey follow Dem enter private jet God is Good ooo another congrats don dey come.

I just say make I update for those way no believe when I first drip the Gist on April 7th. Na Ama dey rain now and as for that her friend hair boss Abi waything be her name way say na she buy Ama that house.

Davido Alleged Girlfriend Ama Reginald | Airnewsonline

Instead make una give credit to OBO una dey hide up and down, hair boss ko na dremo ni, person way don dey share cloth with Davido, but make una Sha say congratulate to Ama agin, make I use that one hold body for other repackaged bloggers, well las las OBO go reach anybody”.

Leave a Reply